Zinoleesky – “Sunny Ade” Lyrics

Zinoleesky – “Sunny Ade” Lyrics

Zinoleesky - Sunny Ade
Zinoleesky – Sunny Ade

Sunny Ade Lyrics by Zinoleesky

Uhn uhn uhn uhn
Sorry I’m not sorry
(Sorry I’m not sorry)
Wetin I no do can’t be worried
(wetin I no do can’t be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny
(and they feel they can be funny)

Verse 1
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I Dey play my game
For all this people wan spoil my name
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do Omo olorun
Ahn ahn
Blessings on blessings
Man no be God see the settings
After all we’ve done
Ki le fe n si n?
Ye ki le fe n si n?
A tun ti take over
Anytime we step in na game over
This one na Ferrari no be range over
Remember it’s game over
(Ahn ahn)

Aminate Zino Mp3

Verse 2
Mo fun won fire for fire
Ko le re Daddy Zendaya
All these people wan make I tire
Ahn ahn
Sugbon kole re Daddy Zendaya
Shebi iwo Olorun ri mi
If I do wetin dem talk then make e be
Shebi iwo olorun ri mi
I no do wetin dem talk

Chorus
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name

Post-Chorus
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do Omo olorun
Ahn ahn

Outro
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade

Read Other Latest Music Lyrics Here


What do you think about this song?

We want to hear from you all.

Drop your comments

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Burna Boy – “Wetin Man Go Do” Lyrics Burna Boy – “Wetin Man Go Do” Lyrics Everybody Hates Me Lyrics by GAYLE Everybody Hates Me Lyrics by GAYLE Ashawo Lyrics by Davolee Ashawo Lyrics by Davolee Good Bad Boy Lyrics by Lil Kesh Good Bad Boy Lyrics by Lil Kesh Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Party No Dey Stop Lyrics by Adekunle Gold ft. Zinoleesky Party No Dey Stop Lyrics by Adekunle Gold ft. Zinoleesky Snakehips & Jess Glynne — “Lie For You” ft. A Boogie Wit Da Hoodie, Davido Snakehips & Jess Glynne — “Lie For You” ft. A Boogie Wit Da Hoodie, Davido Ozzy B- Birth Of Santi [The Mixtape] Ozzy B- Birth Of Santi [The Mixtape] Kizz Daniel – “Chek” Lyrics Kizz Daniel – “Chek” Lyrics “Pamela” ft. Mr Eazi, Vanessa Mdee [Visualizer, Lyrics + MP3] “Pamela” ft. Mr Eazi, Vanessa Mdee [Visualizer, Lyrics + MP3]


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.