U (Juju) Lyrics by Davido Ft. Skepta

U (Juju) Lyrics by Davido Ft. Skepta

Nigerian Afrobeats singer-songwriter and performer, Davido, introduces a song titled “U (Juju)“ features the vocal capabilities of Skepta.

U (Juju) Lyrics by Davido Ft. Skepta serves as the 12th song on his recent album “TIMELESS

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Aminate Zino Mp3

Listen below:-

nEsEQJa43l0

[Hook: Davido]
If no-if no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweet my body, yeah
If no-if no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweet my body[Chorus: Davido]
I cover you
You dey do me like juju dey worry me
Juju dey, do me like juju worry me
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me
Juju dey, do me like juju worry me[Verse 1: Davido]
No go tell you tu le jo (tu le jo)
Jowo, baby jowo
Do anything for ya
Save my life for sure
Say make you go check your balance
‘Cause I go dey send the allowancе
Steady, steady gan
You know say the monеy come
How much you wan chop o?
Wey I no get
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry me
Wetin they wan talk o
You dey do me jazz o
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry me

[Hook: Davido]
If no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweet my body, yeah
If no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweet my body[Verse 2: Skepta]
Yeah
Say she want Big Smoke
Baby, you want me?
Well you can get this G-wagon here for free
See when these guys were switching sides like halftime
You wanted the only people that were there for me
No cap, you worry when you don’t hear from me
I know that communication is rare for me
I’m so [?], that to be honest when you whipping the egusi like that
You already know that [?] must come back
Don’t get lost in the illusion
Baby sit down, stop jumping to conclusions
You never had a tough boy in your family like me
So I understand the confusion
We getting money, feeding my people no apology
Every minute at the day God is calling me
I never sleep over sabi dey worry me, ah ah
[Chorus: Davido]
I cover you
You dey do me like juju dey worry me
Juju dey, do me like juju worry me
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me
Juju dey, do me like juju worry me[Outro]
You, you, you, you

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Chris Brown – Hmmm ft. Davido Chris Brown – Hmmm ft. Davido Burna Boy – “Wetin Man Go Do” Lyrics Burna Boy – “Wetin Man Go Do” Lyrics “I am grateful for this recognition and honour” – Davido expresses gratitude to the Federal Government following the conferment of National Honor “I am grateful for this recognition and honour” – Davido expresses gratitude to the Federal Government following the conferment of National Honor Davido – Feel Davido – Feel “I’m really pained” – BBNaija’s Tacha reacts to Davido’s cheating scandals “I’m really pained” – BBNaija’s Tacha reacts to Davido’s cheating scandals Davido – PICASSO Ft. Logos Olori Davido – PICASSO Ft. Logos Olori Everybody Hates Me Lyrics by GAYLE Everybody Hates Me Lyrics by GAYLE “Where your belle self?” – Netizens react to video of Davido’s new Baby Mama, Anita Brown without her baby bump “Where your belle self?” – Netizens react to video of Davido’s new Baby Mama, Anita Brown without her baby bump Davido – So Crazy Ft Lil Baby Davido – So Crazy Ft Lil Baby Another Adeleke marriage crashes as B-Red and wife unfollow each other Another Adeleke marriage crashes as B-Red and wife unfollow each other


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.