Trouble Maker Lyrics by Rema

Trouble Maker Lyrics by Rema

Trouble Maker Lyrics is a new song by Rema. The new song by Rema is an extract from his just released Album tagged RAVAGE EP.

The Album RAVAGE EPthe album house 5 with no collaboration

Aminate Zino Mp3

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

DOWNLOAD MP3 [2.53 MB]

Trouble Maker Lyrics by Rema

[Intro]
O-Obah
Another banger

[Verse 1]
How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take, ah?
Address your shit like I’m Jahgo
I’ve been like this straight from the get-go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you know say me I go take am
Up my money ’cause your promoter desperate
Make una no vex, na my money be my mandate

[Pre-Chorus]
Omo, many my country people eye red, oh
My eye red for the green, that’s yellow
Some call me hybrid, and some call me hollow
Keep who I really be on a low, low
Day and night, all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on schedule

[Chorus]
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me
Make you sef reason
E better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

[Verse 2]
Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate, I dey some closer
Even if na red I go tackle, oh
Shebi na vex you go vex?
Omo werey me I no dey talk but try me first
Better save your money, this game na be my best-dressed
Bought my first land since I was seventeen
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me

[Pre-Chorus]
Omo, many my country people eye red, oh
My eye red for the green, that’s yellow
Some call me hybrid, and some call me hollow
Keep who I really be on a low, low
Day and night, all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Omo, I dey pest my opps, make them restless on schedule

[Outro]
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me
Make you sef reason
E better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me
Make you sef reason
E better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Read Other Latest Music Lyrics Here


What do you think about this lyrics?

We want to hear from you all.

Drop your comments

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Rema – Holiday Rema – Holiday “This man has changed my life forever” – American Singer Selena Gomez declares her love for Rema “This man has changed my life forever” – American Singer Selena Gomez declares her love for Rema Mavins – Amina Ft. Ayra Starr, Rema, Bayanni, Crayon & DJ Big N Mavins – Amina Ft. Ayra Starr, Rema, Bayanni, Crayon & DJ Big N The Mavins – Overdose Ft Don Jazzy, Rema, Ayra Starr, Magixx, Boy spyce & Crayon The Mavins – Overdose Ft Don Jazzy, Rema, Ayra Starr, Magixx, Boy spyce & Crayon Bob Marley – Them Belly Full (But We Hungry) ft. The Wailers, Rema & Skip Marley Bob Marley – Them Belly Full (But We Hungry) ft. The Wailers, Rema & Skip Marley Mavins – Won Le Le ft LADIPOE, Magixx, Crayon, Bayanni, Rema & Boy Spyce Mavins – Won Le Le ft LADIPOE, Magixx, Crayon, Bayanni, Rema & Boy Spyce Rema – Charm Rema – Charm Rema Surpasses 1 Billion Streams Across Lead Credits On Spotify Rema Surpasses 1 Billion Streams Across Lead Credits On Spotify Victony – Soweto ft. Don Toliver, Rema, & Tempoe Victony – Soweto ft. Don Toliver, Rema, & Tempoe VIDEO: Rema – Holiday VIDEO: Rema – Holiday


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.