Seyi Vibez – Trumpet Lyrics

Trumpet Lyrics by Seyi Vibez

“Trumpet Lyrics ” is a new song by Seyi Vibez. The new song by Seyi Vibez is lifted off his recent project tagged “ Thy Kingdom Come.”

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

Aminate Zino Mp3

STREAM NOW [3.33 MB]

Seyi Vibez – Trumpet Lyrics

(Me, I no fit wait ′till Jesus come)
(But, I go vibe till Thy Kingdom come)
(Na from my heart I dey sing this song)
(My name is Vibez, you can sing along)
(Uh-uh, uh)

I go vibe till Thy Kingdom come
Eje, kilon soh? Won ni “mon bo”
Jamming my song for every T-Junction (jamming my song for every T-Junction)
Tinba de London, mio ni coward, God
I go buy you anything t’owo ba de
Owo de ti de, mother, what should I say?

Show me your love, no dey show ogbanje
I don feel highray, kini ma shey?
One man tell me say, “kin ma ke”
Better days, I no follow you race
When you come to my place, reciprocate
Girl, I dey for crazy place, be on the face

I′m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way

Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu Chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu Chapter A

I′m on duty, energy boosting
Never loosing, I’m still chasing
Ever happy, ever blazing
Romeo, Julie, shama ju′di
Ki Land cruising, Rolls cruising
Money cooling
Hey bandit, no intruding
Ko gbe fun mi, emi r’owo, emi r′ola
Daramola, ‘Dunni, see as you dey do me
On a hundred, I′m Mogaji

Burundi, oshosondi
Chiebere, kilo ko yi? Kilo gbe yi?
K’oma si nkan t’ofe shee, t′oma dun mi
I know you′re not my paddie
Lagbaja, show me your 30, Fendi
Morikaz, Morikaz
Mio ni r’ogun asaasi
Don Baba, Don Jazzy
Even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm

I′m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way

Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu Chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu Chapter A

(Sinu Chapter A)
(Blow me trumpet, paran, ayy)
(Pan-pan paran, paran re)
(Many many lamba, ayy)
(L′owo sinu Chapter A)

Read Other Latest Music Lyrics Here

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Burna Boy – “Wetin Man Go Do” Lyrics Burna Boy – “Wetin Man Go Do” Lyrics VIDEO: Seyi Vibez – Hat Trick VIDEO: Seyi Vibez – Hat Trick Everybody Hates Me Lyrics by GAYLE Everybody Hates Me Lyrics by GAYLE Ashawo Lyrics by Davolee Ashawo Lyrics by Davolee Seyi Vibez – Billion Dollar (Time Dey Go) Seyi Vibez – Billion Dollar (Time Dey Go) Good Bad Boy Lyrics by Lil Kesh Good Bad Boy Lyrics by Lil Kesh Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Party No Dey Stop Lyrics by Adekunle Gold ft. Zinoleesky Party No Dey Stop Lyrics by Adekunle Gold ft. Zinoleesky MIXTAPE: Dj Real – Seyi Vibez Vs Asake Mix (2023) MIXTAPE: Dj Real – Seyi Vibez Vs Asake Mix (2023) Snakehips & Jess Glynne — “Lie For You” ft. A Boogie Wit Da Hoodie, Davido Snakehips & Jess Glynne — “Lie For You” ft. A Boogie Wit Da Hoodie, Davido


Alternative Tags:

1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.