On Form Lyrics by Burna Boy

On Form Lyrics by Burna Boy

On Form Lyrics is a new song by Burna Boy. The new song by Burna Boy is an extract from his just released Ep tagged I Told Them….

The Album  I Told Them…  house 15 tracks features Dave, J. Cole, Seyi Vibez, and GZA.

Listen below:-

Aminate Zino Mp3

STREAM NOW [4.43 MB]

Burna Boy – On Form Lyrics

[Intro]
Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

[Verse 1]
Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I’m on form

[Interlude]
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

[Verse 2]
If I hear, if I hear say I complain
When I’m rocking, I’m rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I’m early
I’ll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri

[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I’m on form

[Bridge]
I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I’m on form

Read Other Latest Music Lyrics Here

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Burna Boy – Toni-Ann Singh Ft. Popcaan Burna Boy – Toni-Ann Singh Ft. Popcaan Dey Play Lyrics by Burna Boy Dey Play Lyrics by Burna Boy Burna Boy mocks Paulo Okoye for placing N5m ransom on fan who wished Davido death Burna Boy mocks Paulo Okoye for placing N5m ransom on fan who wished Davido death All My Life (Burna Boy Remix) Lyrics by Lil Durk & J. Cole All My Life (Burna Boy Remix) Lyrics by Lil Durk & J. Cole FULL ALBUM: Burna Boy I Told Them… (Album) FULL ALBUM: Burna Boy I Told Them… (Album) Cheat On Me Lyrics by Burna Boy Ft. Dave Cheat On Me Lyrics by Burna Boy Ft. Dave Olamide – Sons of Anarchy ft. Burna Boy & Phyno Olamide – Sons of Anarchy ft. Burna Boy & Phyno Burna Boy – Wild Dreams ft. Khalid Burna Boy – Wild Dreams ft. Khalid Black Sherif – Second Sermon (Remix) Ft. Burna Boy Black Sherif – Second Sermon (Remix) Ft. Burna Boy “He is the most uninspiring artist and a big fraud” – Lerin Nicodemus drops controversial statement about Burna Boy “He is the most uninspiring artist and a big fraud” – Lerin Nicodemus drops controversial statement about Burna Boy


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.