Nine Lyrics by Ruger

Nine Lyrics by Ruger

Nine Lyrics is a new song by Ruger The new song by Ruger is an extract from his just released Album tagged RU The World Album.

The Album RU The World Album, the album house 17 tracks features Jugglerz, Projexx, Govana, Sauti Sol, and Stefflon Don.

Listen below:-

Aminate Zino Mp3

STREAM NOW [4.57 MB]

Ruger – Nine Lyrics

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Shey you dey hear me
Be like say I don get wish, hmm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish

I loose concentration
Concentra’ concen’
Wetin you do me so
Shalaye shala’
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!

I like wetin I like
I get nine wives but e never do me
I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi
Shey dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section you no wan knack
Odabipe you stupid

I loose concentration
Concentra’ concen’
Wetin you do me so
Shalaye shala’
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!

Read Other Latest Music Lyrics Here

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

    RECOMMENDED FOR YOU 🔥



    Alternative Tags:

    Be the first to comment

    Leave a Reply

    Your email address will not be published.