Mukulu Lyrics by Olamide ft. Rema

Shibebe Lyrics by Olamide ft. Fireboy DML

Mukulu Lyrics is a new song by Olamide ft. Rema. The new song by Olamide is an extract from his just released album tagged UNRULY ALBUM.

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Aminate Zino Mp3

Listen below:-

STREAM NOW [4.51 MB]

Olamide ft. Rema – Mukulu Lyrics

[Intro: Rema]
Your baby no reach my baby
Dey play, ọmọ, dey play hmm
Body calling na wahala oh
Calling Mayday oh
Salide, mademoiselle
Ah, Imade oh, oh
She don muzz me oh, hmm

[Chorus: Rema]
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
E dey wiriri oh

[Verse 1: Olamide]
Been a long time wey you see a real G
Wey go hold you down, wey knock you off your feet
Omotena I love you can’t you see
E be me wey dey yarn, it’s not the Hennessy
The way you sangalow the other day
How’s a man gonna try and look the other way
Give my life up if you want to run away
I go follow you no need to shalaye oh
Kilofe? Girl I want to be there
The way I go dey lay the pipe you go dey fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the gin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na that one be the gehngehn

[Chorus: Rema]
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
E dey wiriri oh

[Verse 2: Olamide]
You go call me ole ajibole the way I skiboro
And you no go need any love doctor
Emi ma gbọ ọmọ lọ
Oya Abella danger with the tatashe
This you body too spicy like ayamashe
Know you want something new and not the cliche
Oya kashe come and defend your cache
No do garaje
Kilofe? Girl I want to be there
The way I go dey lay the pipe you go dey fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the gin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na dat one be the gehngehn

[Chorus: Rema]
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
E dey wiriri oh

Read Other Latest Music Lyrics Here

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Rema – Holiday Rema – Holiday Problem Lyrics by Olamide Problem Lyrics by Olamide “This man has changed my life forever” – American Singer Selena Gomez declares her love for Rema “This man has changed my life forever” – American Singer Selena Gomez declares her love for Rema Mavins – Amina Ft. Ayra Starr, Rema, Bayanni, Crayon & DJ Big N Mavins – Amina Ft. Ayra Starr, Rema, Bayanni, Crayon & DJ Big N The Mavins – Overdose Ft Don Jazzy, Rema, Ayra Starr, Magixx, Boy spyce & Crayon The Mavins – Overdose Ft Don Jazzy, Rema, Ayra Starr, Magixx, Boy spyce & Crayon Olamide UY Scuti Album Olamide UY Scuti Album Portable Ft. Olamide & Poco Lee – Zazu Zeh Portable Ft. Olamide & Poco Lee – Zazu Zeh Olamide – Don’t Stop Olamide – Don’t Stop Bob Marley – Them Belly Full (But We Hungry) ft. The Wailers, Rema & Skip Marley Bob Marley – Them Belly Full (But We Hungry) ft. The Wailers, Rema & Skip Marley Mavins – Won Le Le ft LADIPOE, Magixx, Crayon, Bayanni, Rema & Boy Spyce Mavins – Won Le Le ft LADIPOE, Magixx, Crayon, Bayanni, Rema & Boy Spyce


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.