Gaza Lyrics by Olamide

Gaza Lyrics by Olamide

Gaza Lyrics is a new song by Olamide. The new song by Olamide is an extract from his just released album tagged UNRULY ALBUM.

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Aminate Zino Mp3

Listen below:-

STREAM NOW [2.74 MB]

Olamide – Gaza Lyrics

[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I’m from the zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

[Chorus]
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

[Verse 1]
Anybody to ba bẹ (Gaza)
Anobi lo ma bẹ (Gaza)
Ẹlẹjẹ ni legend (Gaza)
Ọmọ’ya mi sho ti get? (Gaza)
Bad boy till the end (Gaza)
And we no dey follow trend (Gaza)
Gb’ọmọ mẹrin s’ori bed (Gaza)
Notorious till my last breath (Gaza)
Before the money we stack (Gaza)
Dem tell us make we pack (Gaza)
Now they all wanna come back (Gaza)
Hey, wanna link in pack? (Gaza)
Big propeller (Gaza)
Gbe gbo ṣenu bi Fela (Gaza)
Ta lo fẹ tọku la (Gaza)
Ẹgbọ ta lo ko wọn wa (Gaza)
Le wọn

[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I’m from zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

[Chorus]
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

[Verse 2]
Ara nkan Gaza (Gaza)
No go dey send me aza (Gaza)
Mi n shey Mr Money (Gaza)
Emi kọ mo kọ Nzaza (Gaza)
Ọga embago (Gaza)
O kan ra bi El Chapo (Gaza)
Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza)
Boya kan lọ yawo Lapo (Gaza)
On Colos (Gaza)
And I gat too many models (Allah)
‘Cause I gat too many foes (Allah)
I can take away their sorrows
Bless their soul
May Allah rest their soul
Jah knows these niggas holes
I know original bone killers on the throne
If you mess with my bag then you mess with the bros
Ma fuck baba ẹ up

Read Other Latest Music Lyrics Here

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Problem Lyrics by Olamide Problem Lyrics by Olamide Olamide UY Scuti Album Olamide UY Scuti Album Portable Ft. Olamide & Poco Lee – Zazu Zeh Portable Ft. Olamide & Poco Lee – Zazu Zeh Olamide – Don’t Stop Olamide – Don’t Stop Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Olamide – New Religion ft. Asake Olamide – New Religion ft. Asake Olamide – Nyarinya Olamide – Nyarinya “Nobody blow me” – Portable down plays Poco Lee and Olamide’s impact on his success “Nobody blow me” – Portable down plays Poco Lee and Olamide’s impact on his success DOWNLOAD MP3: Naira Marley x Olamide – Ko Si Werey DOWNLOAD MP3: Naira Marley x Olamide – Ko Si Werey Olamide – Jale Olamide – Jale


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.