10 Bottles Lyrics by Zlatan

10 Bottles Lyrics by Zlatan

10 Bottles Lyrics is a new song by Zlatan. The new song by Zlatan is a song worth adding to your playlist.

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Aminate Zino Mp3

Listen below:-

DOWNLOAD MP3 [2.9 MB]

10 Bottles Lyrics by Zlatan

Say go hard or go home
Ah, my brother no padi for jungle oh
Nobody go help you if you struggle oh
Ah, say, so many things that you don’t know
Ha, when e sup you go see them oh
When e finish, dem go say money miss road

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

Mi o se, ọmọ oro nothing concern me
If no be money matter na whyning
I don’t care, I don’t care attitude
Fun awọn ọmọ aṣana yii t’ọn fẹ ba mi sun
I go dey grind, grind nonstop
Make my money no get bustop
Even Mr. Dangote never stop
Abi you wan depend on person to fit chop?

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
 

Read Other Latest Music Lyrics Here


What do you think about this lyrics?

We want to hear from you all.

Drop your comments

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Young Jonn – 50 Billion ft. Zlatan Young Jonn – 50 Billion ft. Zlatan Davolee – Lock Up Ft Zlatan Davolee – Lock Up Ft Zlatan Zinoleesky – Money Ft. Zlatan Zinoleesky – Money Ft. Zlatan Shallipopi – Elon Musk Remix ft. Zlatan Shallipopi – Elon Musk Remix ft. Zlatan Let There Be Light Lyrics by Zlatan ft. Seyi Vibez Let There Be Light Lyrics by Zlatan ft. Seyi Vibez Adaramati – See Finish Ft. Zlatan (New Song) Adaramati – See Finish Ft. Zlatan (New Song) Leczy – Hustle Ft. Zlatan Leczy – Hustle Ft. Zlatan ODUMODUBLVCK – PICANTO Ft. ECko Miles & Zlatan ODUMODUBLVCK – PICANTO Ft. ECko Miles & Zlatan Ayox – Walking Dead (Tribute to Mohbad) ft. Zlatan Ayox – Walking Dead (Tribute to Mohbad) ft. Zlatan Tswaggz Banks – Sapa ft. Zlatan Tswaggz Banks – Sapa ft. Zlatan


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.