Site icon NaijaChoice

“The other one said they couldn’t invite her cause her price went up” – Netizens drag Tacha Akide as Mercy Eke bags huge endorsement deal


Praises are ringing in for Big Brother Naija ‘Pepper dem’ winner and current housemate for the All Stars show, Mercy Eke.

The reality star has bagged a huge endorsement deal with a wine company, Ciu Ciu Wine.

Many netizens took to comment section to praise her while shading her rival, Tacha Akide for being pompous.

One Caleb Toman wrote, “Na this kind person go say she big pass show wey we go believe. No be noisemaker

One Smart Ogbeide wrote, “And the other one said they couldn’t invite her cause her price went up

One Hey Liveth wrote, “And one aunty dey one corner say her money went up… Online ni everybody dey sham Dem for yarn as Dem like

One Fnwa Chinemere wrote, “This is called smartness. Not the other person wey dey Yan dust say she no fit leave her business come show. Show wey go still give you more endorsements and you might even win…Aboki

One Em Gerri wrote, “For this life make am oo. If you no make am you go explain. Like some people, wey dey do media tour to explain why them no pick them. I come in peace

Exit mobile version