Site icon NaijaChoice

Believer Lyrics by T Hadex

Believer Lyrics by T Hadex Mp3 Audio Download

T Hadex, Nigerian singer-songwriter, has dished out a brand new captivating single titled, Believer”.

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

https://www.naijachoicefiles.com.ng/choice-content/uploads/2023/02/T_Hadex_-_BelieverNaijachoice.com.ng.mp3?_=1

DOWNLOAD MP3

T Hadex – Believer Lyrics

Create the image for your head make you VisualizeMehn I don’t think you RealizeThe Size of the Price wey dey eh ehIf you no fit close the tab baba abeg minimize stress for my life
Ibo ni mo gba wobi na koyemiKoyemi SofunmiAs I Dey try do wetin go PayMake e no turn wetin go Pain me
Now we trying to make historyBig storyMe and real homiesOga leave storyE sure me if I drop one or two ema jijo mi dan
Cus I no fit do pass I Dey do nowIf e reach I go try my best againPerson wey Dey try invest to gainHim sef no Dey get patience again
CusPlenty people be waiting tori miOpelope anointing Ori miEma tule tule gan ketori miEro ota ode ni se lori mi
See ama believerSee I never tire because I know say where I Dey go still farEmi singerAnd it’s about time I pick your calls and put y’all on loud speaker.
Well as for meNumber one priority na to make my mama proudSo I comot for my papa houseOlu Omo ipadabo mi oma loud
As for my guysBaba bami fawon lowo sokeGbogbo kirakita wan shoju miToba joju wan woti juju mi
But as for my mamaShe don Dey loose patienceMe sef I Dey form pretenseLike say na tomorrow be the dayBut my niggas dem Dey stand gidigbaMake I no loose focusIf I Dey sleep wani kin dideDide! oye koti ma gbe wan sare tipetipeBut I Dey do my best till I see betterIf I see better I go do better you fit bet am
Cus plenty people be waiting tori miOpelope anointing ori miEma tule tule gan keto ri miEro ota ode ni se lori mi
See ama believerSee I never tire because I know say where I Dey go still farEmi singerAnd it’s about time I pick your calls and put y’all on loud speaker

Exit mobile version