Create the image for your head make you Visualize Mehn I don’t think you Realize The Size of the Price wey dey eh eh If you no fit close the tab baba abeg minimize stress for my life
Ibo ni mo gba wobi na koyemi Koyemi Sofunmi As I Dey try do wetin go Pay Make e no turn wetin go Pain me
Now we trying to make history Big story Me and real homies Oga leave story E sure me if I drop one or two ema jijo mi dan
Cus I no fit do pass I Dey do now If e reach I go try my best again Person wey Dey try invest to gain Him sef no Dey get patience again
Cus Plenty people be waiting tori mi Opelope anointing Ori mi Ema tule tule gan ketori mi Ero ota ode ni se lori mi
See ama believer See I never tire because I know say where I Dey go still far Emi singer And it’s about time I pick your calls and put y’all on loud speaker.
Well as for me Number one priority na to make my mama proud So I comot for my papa house Olu Omo ipadabo mi oma loud
As for my guys Baba bami fawon lowo soke Gbogbo kirakita wan shoju mi Toba joju wan woti juju mi
But as for my mama She don Dey loose patience Me sef I Dey form pretense Like say na tomorrow be the day But my niggas dem Dey stand gidigba Make I no loose focus If I Dey sleep wani kin dide Dide! oye koti ma gbe wan sare tipetipe But I Dey do my best till I see better If I see better I go do better you fit bet am
Cus plenty people be waiting tori mi Opelope anointing ori mi Ema tule tule gan keto ri mi Ero ota ode ni se lori mi
See ama believer See I never tire because I know say where I Dey go still far Emi singer And it’s about time I pick your calls and put y’all on loud speaker
Femi Kuti – “Pa Pa Pa” Lyrics Femi Kuti – Pa Pa Pa “Pa Pa Pa” Lyrics by Femi Kuti As I stand before youI want you to listen to me wellaAs I stand before […]
Feel Lyrics by Davido Versatile Nigerian music act, Adeleke David, professionally known as Davido has released a new song titled FEEL. Feel Lyrics by Davido serves as the second song on his recent album “TIMELESS”DOWNLOAD […]
Breaking The Yoke Of Love Lyrics by Blaqbonez ft. ft. Chike, Raybekah Blaqbonez dishes out a new single, “Breaking The Yoke Of Love.” Blaqbonez teams up with Nigerian singer Chike and vocalist Raybekah to usher in a song that will […]
Be the first to comment